| 
	    
 	
	| 
		
	 | 
    
        
	
		
	
 
 
	
	
	
	
	
        	
 Songs    | Albums    | Album Arts 
 
 
| Song: | Love | 
 
| Album: |   | Genres: | Eurodance | 
 
| Year: |   | Length: | 214 sec | 
 
 
Lyricist: Lasgo
Lyrics: 
 (eeh-eh .. Eko oo-oh) 'Pheelz, Mr Producer'
  Oyinbo, Eko lo wa, oyinbo? Oyinbo, why you speaking oyinbo? Oyinbo, you dey Lagos, oyinbo o If I carry you go Banana, my guy You go love Lagos o (you go love Lagos oo .. eeh-eheh, you go love Lagos oo) If I carry you go to Elegushi (eeh-eh) You go love Lagos o (you go love Lagos oo .. eeh-eheh, you go love Lagos oo) If I carry you go Oniru, my guy (eeh-eh) You go love Lagos o (you go love Lagos oo)
  Sepe-sepe, see the Police Governor Ambode, ko fo'shi Helicopter lo n'fo l'oke You cannot deny you no see 'mtchew' Erh! Father Keresi l'awon te'mi sha Omo, won kere si, won-n le ba K'o dun, k'o po, k'o pe l'awon te'mi sha Itesi'waju Eko l'awon te'mi nwa E never finish, Olopa don get new motor E never finish, eyi te'ri yen o tii po to
  Oyinbo, Eko lo wa, oyinbo? Oyinbo, why you speaking oyinbo? Oyinbo, you dey Lagos, oyinbo o If I carry you go Ikeja, my guy You go love Lagos o (you go love Lagos oo .. aah-eheh, you go love Lagos oo) If I carry you go Badagry, my guy (ooh-oh) You go love Lagos o (you go love Lagos oo .. eeh-eheh, you go love Lagos oo) If I carry you go to Lagos Island (ooh-oh) You go love Lagos o (you go love Lagos oo)
  Ee-le ja'bo, ee-le ti'ko, ee-le baje, No oh! Central of Excellence le wa, in case you don’t know oh Emi n'ja'ye, ni Malay'; ki n'ja'ye, ni Berlin Mi ja'ye, kaaka-kiri; to ba su mi, maa lo'le Riding through my city .. honour Hustle in my city .. honour Made it in my city .. honour God bless, my city .. honour
  Oyinbo, Eko lo wa, oyinbo? Oyinbo, why you speaking oyinbo? Oyinbo, you dey Lagos, oyinbo o If I carry you go Ikorodu, my guy You go love Lagos o (you go love Lagos oo .. aah-eheh, you go love Lagos oo) If I carry you go to Epe, my guy (ooh-oh) You go love Lagos o (you go love Lagos oo .. eeh-eheh, you go love Lagos oo) If I carry you go VGC (ooh-oh) You go love Lagos o (you go love Lagos oo)
  Sepe-sepe, see the Police Governor Ambode, ko fo'shi (you go love Lagos oo .. aah-ahah, you go love Lagos oo) Helicopter lo n'fo l'oke (ooh-oh) You cannot deny you no see (you go love Lagos oo .. eeh-eheh, you go love Lagos oo) Sepe-sepe, see the Police Governor Ambode, ko fo'shi (you go love Lagos oo .. aah-ahah, you go love Lagos oo) Helicopter lo n'fo l'oke (ooh-oh) You cannot deny you no see (you go love Lagos oo .. eeh-eheh, you go love Lagos oo)
  'See, nothing sweet pass {Eko oo}' x till fade (You go love Lagos oo .. ahh-aheh, you go love Lagos oo - aah-ahah) (You go love Lagos oo .. eeh-eheh, you go love Lagos oo) 
	
	
	 
	
		
		
	
	
  
	
			
	   	 
      
 | 
	
    
        All lyrics are property and copyright of their owners. 
        2025 Zortam.com  
        
     |