[Verse 1] Na me wey dey clean una house Na me wey dey wash una car Na me wey dey cook ununu Na me wey dey wash una cloth Na me wey dey work for your shop Na me wey dey hawk ununu [Chorus] I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
[Chorus] I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin' my own