|
|
Songs | Albums | Album Arts
Song: | Sweet Mother |
Album: | | Genres: | |
Year: | | Length: | 590 sec |
Lyrics:
Sweet mother I no go forget you For dey suffer we you suffer for me yeah [2x]
When i dey crry my mother go carry me She go say my pikin wetin you dey cry yeah yeah Stop stop! stop stop! stop stop! Make you no cry again oo
When i wan sleep my mother go pet me She go lie me well-well for bed She go cover me cloth say make you sleep Sleep sleep my pikin oooo
When i dey hungry my mom go run up and down She dey find me somthing we i go chop Sweet mother eeeeee.sweet mother oooo.eee
When i dey sick my mother go cry cry cry She go say instead wey i go die make she die She go beg God, God help me, God help me, my pikin oo
If i no sleep, my mother no go sleep If i no chop, my mother no go chop She no dey tire ooo Sweet mother i no go forget dey suffer wey you suffer for me yeah yeah
Sweet mother eeeeeeeeeeee Sweet mother oooo... eeeee
interlude... instrumental...
You fit get another wife you fit get another husband but you fit get another mother? No!
interlude... instrumental...
when i dey hungry my mom go run up and down she dey find me somthing we i go chop sweet mother aaaaaa... sweet mother oooo.eee
when i dey sick my mother go cry cry cry she go say instead wey i go die make she die she go beg God, God help me, God help me, my pikin oo
If i no sleep, my mother no go sleep If i no chop, my mother no go chop she no dey tire ooo sweet mother i no go forget dey suffer wey you suffer for me yeah yeah Sweet mother aaaaaaaaaaaaa Sweet mother eeee.ooooooo Sweet mother aaaaaaaaaaaaa Sweet mother eeee.ooooooo
|
All lyrics are property and copyright of their owners.
2025 Zortam.com
|