Artist: A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z

Download Now!!!

Songs    | Albums    | Album Arts

Burna Boy - Burna Boy - Anybody [Official Music Video] Lyrics - Zortam Music
Song:Burna Boy - Anybody [Official Music Video]
Album:Just HitsGenres: 
Year: Length:195 sec

Lyrics:

Ahh, Ahh
gbese
ahh, Ahh
i Don' Charge My Energy, I No Get Time For No Enemy
tori Pe Won Le Tomi
nothing Wey Person Never See
omo Nothing Wey Person Never See
forgeti, I Say Fashi

very Soon Expected
je Kawon Padi Eh Jen Be
i Dey Kaku Dey Gbese
jejeli Jeje Jeje
i Been Dey Answer Them Yes Sir
now Na Me Dem Dey Answer Yes Sir
respect Is Reciprocal
even Though Unuh Know Say I Special

anybody, Wey No Want To Soji
anybody, Wey No Dey Carry Body
knack Am Something, Ahh
knack Am Something
to Ba Ta Fele, Fele
knack Am Something

you Won Chop Where You Never Work
shey Na Because Me Sef I Never Talk
i Look You Dey Laugh You Gon, Gon, Gon, Gongongon
i Sha Know Say The Time Go Come
omo I Know Say The Time Go Come
when You No Go Fit Lie No More

omo Omo, Life Na Turn By Turn
whether You Like Or Not
to Ba Ginger Me, Gbeskele Go Burst
ki Gbe, Je Kan Gbo Oh

anybody, Wey No Want To Soji
anybody, Wey No Dey Carry Body
knack Am Something, Ahh
knack Am Something
to Ba Ta Fele, Fele
knack Am Something

very Soon Expected
je Kawon Padi E Jen Be
i Dey Kaku Dey Gbese
jejeli Jeje Jeje
i Been Dey Answer Them Yes Sir
now Na Me Dem Dey Answer Yes Sir
respect Is Reciprocal
even Though Una Know Say I Special

anybody, Wey No Want To Soji
anybody, Wey No Dey Carry Body
knack Am Something, Ahh
knack Am Something
to Ba Ta Fele, Fele
knack Am Something

gbese
eni To Ba Ta, Fele Fele, La'go Lori Won
eni To Ba Ta, Fele Fele, La'go Lori Won
eni To Ba Ta, Fele Fele, La'go Lori Won
eni To Ba Ta, Fele Fele, La'go Lori Won




 

Download Now!!!

Copyright © 2020 Zortam.com. All Rights Reserved.   Zortam On Facebook Zortam On Twitter