|
|
|
Songs | Albums | Album Arts
Lyrics:
Charliee, egini gijor Me and you ezigbo mixure Ineme back and fort Ibu see saw Anything you want, all the too sure Charliee egini gijor Me and you ezigbo mixure Ineme back and fort Ibu see saw Anything you want, all the too sure I-li, I-li, I like it Baby I like it ah I li-I li-I like it Baby I like it ah I know, I know you want it You want am oh I know, I know you want it Baby come take am ooo If I were you girl I'll never let you go, ah-ah We go dey parol 24-7 oh, eh-eh If I where you girl I'll never let you go, ah-ah I'll never let you go, ah-ah I'll never let you go Mmh yai uu baby Me and you na combo My sweety honey Come give me, give me action like Rambo E be crime the things you do Them go call the MOPOL Kpakurumo oya go down No time for go slow Charliee egini gijor Me and you ezigbo mixure Ineme back and fort Ibu see saw Anything you want, all the too sure I-li, I-li, I like it Baby I like it ah I li-I li-I like it Baby I like it ah I know, I know you want it (I know) You want am oh I know, I know you want it Baby come take am ooo If I were you girl I'll never let you go, ah-ah We go dey parol 24-7 oh, eh-eh If I where you girl I'll never let you go, ah-ah I'll never let you go, ah-ah I'll never let you go Kai wo baby E be the things wey you do wey dey high me My sweety baby don't stop, don't stop 'cause I like it Me on you, you on me E go be like a sanwitch I telli you the things you do When e go be like a movie ya Charliee, egini gijor Me and you ezigbo mixure Ineme back and fort Ibu see saw Anything you want, all the too sure I-li, I-li, I like it Baby I like it ah I li-I li-I like it Baby I like it ah I know, I know you want it (I know) You want am oh I know, I know you want it Baby come take am ooo If I were you girl I'll never let you go, ah-ah We go dey parol 24-7 oh, ahn-ahn If I where you girl I'll never let you go I'll never let you go I'll never let you go Charliee, egini gijor Me and you ezigbo mixure Ineme back and fort Ibu see saw Anything you want, all the too sure Charliee, egini gijor Me and you ezigbo mixure Ineme back and fort Ibu see saw Anything you want, all the too sure Yemi Alade Effyzie, hmm-mm Fliptyce Ho-haa
(Fliptyce beats)
|
All lyrics are property and copyright of their owners.
2025 Zortam.com
|