Artist: A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z

Download Now!!!

Songs    | Albums    | Album Arts

Song:I Dun Care
Album:Omo Charlie Champagne Vol. 1Genres:Pop allgemein
Year: Length:221 sec

Lyrics:

I call you baby
some people don`t know i call you baby
hmm
they say am crazy
no be my fault o you drive me crazy
(Oh Naa)
E get as e dey do me
i carry your matter for my head
(For My Head ooo)
Oya fà mi sà dò rè
baby mi shò kolorè...
i gat know say am feeling you
i go follow you as you take follow me
and they gat know say na me and you
i wanna show you off shòlewà follow me
l nor be shy guy oh no
you are the one that i like...
and anybody wey mind o.
watin them they find o?...
wò ni mò bè
(Wò Ni Mò Bè oo)
but i don`t care
(I Don`t Care ooo)
è wòn ni mò fè
(È Wòn Ni Mò Fè oo)
so i don`t care
(I Don`t Care oo)
wò ni mò bè
(Wò Ni Mò Bè oo)
no i don`t care
(I Don`t Care oo)
è wòn ni mò fè
(È Wòn Ni Mò Fè oo)
so i don`t care
(I Don`t Care oo)
Eh...
you light my fire
i wanna be simisola your flower
(simi my flower...)
Eh...
you give ne dollars
you no dey tire o yemi my lover
say inna billion you da very one
as you dey do me baby carry on(o na)
the wey you love me wòn bè ni gòn
(Ggbò Ggbò Wòn Bè Ni Gòn o.)×2
i don show say i dey feel you
i go follow you as you take follow me
and they gat know say na me and you
amma show wat ova wa soro mi
i no be shy guy oh no
you are the one that i like oh yeah
and anybody wey mind oo...
watin them dey find o...
Huhh...
wò ni mò bè o...
(Wò Ni Mò Bè oo)
but i don`t care
(I Don`t Care ooo)
è wòn ni mò fè
(È Wòn Ni Mò Fè oo)
so i don`t care
(I Don`t Care oo)
wòn ni mò bè
(Wòn Ni Mò Fè oo)
no i don`t care
(I Don`t Care oo)
è wòn ni mò fè
(È Wòn Ni Mò Fè oo)
so i don`t care
(I Don`t Care oo)
Ho No
if they say i too loyal
if they say i too love am o.
i don`t care
they say i too talk am
but i don`t care... o
no i don`t care
they say i too like am
say i too braggado like sho oo...
they say i too shout am
no i don`t care o...
wò ni mò bè o...
(Wò Ni Mò Bè oo)
no i don`t care
(I Don`t Care oo)
è wòn ni mò fè o
(È Wòn Ni Mò Fè oo)
so i don`t care
(I Don`t Care oo)
na him gimi luv o
(Wòn Ni Mò Fè oo)
me i really don`t care now
(I Don`t Care oo)
you give me suger
(È Wòn Ni Mò Fè oo)
suger baby o
(I Don`t Care oo)
they say our own e too much
(Wòn Ni Mò Fè oo)
kò lè yè wòn baby
(I Don`t Care oo)
we take it slow we don rush
tè tè mà bà baby
(I Don`t Care oo)
wò ni mò fè o
(Wòn Ni Mò Fè oo)
but i dont really care na na
(I Don`t Care oo)
no time
(È Wòn Ni Mò Fè oo)
it`s not like
(I Don`t Care oo)
Oo...
O na na na
i don`t care o
i go follow you as you take follow me
i don`t care o.
hahah
i don`t care




 

Download Now!!!

Copyright © 2020 Zortam.com. All Rights Reserved.   Zortam On Facebook Zortam On Twitter