|
|
|
Songs | Albums | Album Arts
Lyrics:
Na which kind yawa be this yeah Na which kind yawa be this yeah Ooh ooh
I was driving, wasn't speeding so fast I just dey go jeje, I no high See this honey She was looking so fly As I dey try to step up to her Then she said hi Come on, baby, make you step into my car Me I go take you to a place wey you go like, I no lie Make you sit back relax and feel fine 'Cause seriously I get plans Then all of a sudden see them demma coming They tell me make I stop but I don't know why Who be that, the police They took my papers from me And I say sir Why you do me so
Oga police eh Wetin be this eh You just dey stress me, dey vex me Na which kind yawa be this eh Why you doing this eh Oh, no See wetin I dey miss Oga police eh Wetin be this eh You just dey stress me, dey vex me Na which kind yawa be this eh Why you doing this eh Oh no Oh no Oga police yi eh Na which kind yawa be this yi eh Oh no Oh no
Na so we dey for beer parlor just dey jolly With a friend from America Wey get money And for my front I get ishiewu and turkey Different kind of shayo We dey make eye doti Plenty bobos just dey make the noise (hey) Enough chickitos just dey make their choice (one more plate) As I dey hail my guy Begin dey wash my hand eh I just dey start eh Then all of a sudden, see them demma coming Everybody start to run But I don't know why Who be that, the police They put their handcuffs on me Then I say, sir, na wetin I do?
Oga police eh Wetin be this eh You just dey stress me, dey vex me Na which kind yawa be this eh Why you doing this eh Oh, no See wetin I dey miss Oga police eh Wetin be this eh You just dey stress me, dey vex me Na which kind yawa be this eh Why you doing this eh Oh no Oh no Oga police yi eh Na which kind yawa be this yi eh Oh no Oh no
Tell me Na wetin you go do for this life Wey police no go come harass you I no know oh Even though you be superstar Them go still come embarrass you Tell me Na wetin you go do for this life Wey police no go come harass you Oga police e Wetin be this e Na which kind yawa be this eh No, no Na which kind yawa be this eh No, no, no, no, no, no, no, no
Oga police eh Wetin be this eh You just dey stress me, dey vex me Na which kind yawa be this eh Why you doing this eh Oh, no See wetin I dey miss Oga police eh Wetin be this eh You just dey stress me, dey vex me Na which kind yawa be this eh Why you doing this eh Oh no Oh no Oga police yi eh Wetin be this I say na wetin be this You just dey stress me, dey vex me Na which kind yawa be this yi eh For my woman, to my friends Oh no Oh no See wetin I dey miss Oga police yi eh Wetin be this You just dey stress me, dey vex me Na which kind yawa be this yi eh Why you doing this eh Oh no Oh no Oga police
|
All lyrics are property and copyright of their owners.
2025 Zortam.com
|