|
|
|
Songs | Albums | Album Arts
Lyrics:
Uhh Bounce (bounce) Bounce eh, baby oh, bounce Bounce, bounce Bounce o, baby oh, bounce Berry pon this, eh Berry pon this, eh Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh) Sisi Ngozi, she carry back from Anambra Imara mma eh, Imara mma o I for make you my lady Imara mma eh, Imara mma o, yeah Only you, only you baby Afurum gi n'anya (eh-eh) No be joke if I tell you your loving na fire, yeah (na-na-na) Give me chance, everyday I go love you taya (eh-eh) You too-too sabi Your mama too-too try, eyea eh-eh Na so, na so E be you wey I wan marry Na so, na so Na my pikin wey you go carry Na so, na so Omalicha let me love you, love you, love you Forever love you, love you, love you, my baby Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh) Sisi Ngozi, she carry back from Anambra Imara mma eh, Imara mma o I for make you my lady Imara mma eh, Imara mma o, yeah We go hammer, I go buy you plenty diamond Oluwa provide o, I go dash you mansion (mansion) I pray for the day wey we go pull up in a Phantom My number one, omo you my number one If you no dey I no go function Na so, na so E be you wey I wan marry Na so, na so Na my pikin wey you go carry Na so, na so Omalicha let me love you, love you, love you Forever love you, love you, love you, my baby Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh) Sisi Ngozi, she carry back from Anambra Imara mma eh, Imara mma o I for make you my lady Imara mma eh, Imara mma o, yeah
Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh) Sisi Ngozi, she carry back from Anambra Imara mma eh, Imara mma o I for make you my lady Imara mma eh, Imara mma o, yeah Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh) Sisi Ngozi, she carry back from Anambra Imara mma eh, Imara mma o I for make you my lady Imara mma eh, Imara mma o, yeah
|
All lyrics are property and copyright of their owners.
Copyright © 2002-2026. Zortam.com. All Rights Reserved.
|