Artist: A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z

Download Now!!!

Songs    | Albums    | Album Arts

Song:African Giant
Album:African GiantGenres:Rhythm And Blues
Year:2019 Length:184 sec

Lyrics:

Don`t let me down
Don`t let me, don`t let me down
Don`t let me, don`t let me downDon`t let me, don`t let me, don`t let me down

Tell `em Africa we don taya
So here comes the African Giant
Many many people don try am
But you can`t test the African Giant
Emi omo ologo (logo)
E no get person wey me no know
Making them loko (oh no)
Make you no dey do like Otokoto

Ain`t nobody do it better
Better than me
Can`t nobody do it better
Check am and see
I know say one day e go better
I go carry Grammy
Because anything wey better require planning
E don be (E don be o)
Nothing you can do
Because God no go give you more than you can handle
Na so dem mama go hala
Ebe lebe e gbuo
Na so dem papa go hala
Ebe lebe e gbuo

Obodo denugo jinjin
Obodo denugo jinjin
Obodo denugo jinjin

Obodo denugo jinjin
Obodo denugo jinjin
Obodo denugo jinjin

Tell `em Africa we don`t taya
So here comes the African Giant
Many many people don try am
But you can`t test the African Giant
Emi omo ologo (logo)
E no get person wey me no know
Making them loko (oh no)
Make you no dey do like Otokoto
Don`t let me down
Don`t let me, don`t let me down
Don`t let me, don`t let me down
Don`t let me, don`t let me, don`t let me down
Don`t let me down
Don`t let me, don`t let me down
Don`t let me, don`t let me down
Don`t let me, don`t let me, don`t let me down




 

Download Now!!!

Copyright © 2020 Zortam.com. All Rights Reserved.   Zortam On Facebook Zortam On Twitter