|
|
Download Now!!!
Songs | Albums | Album Arts
Lyrics:
Ahh, ahh Gbese Ahh, ahh I don` charge my energy, I no get time for no enemy Tori pe won le tomi Nothing wey person never see Omo nothing wey person never see Forgeti, I say fashi
Very soon expected Je kawon padi eh jen be I dey kaku dey gbese Jejeli jeje jeje I been dey answer them yes sir Now na me dem dey answer yes sir Respect is reciprocal Even though unuh know say I special
Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Knack am something, ahh Knack am something To ba ta fele, fele Knack am something
You won chop where you never work Shey na because me sef I never talk I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon I sha know say the time go come Omo I know say the time go come When you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn Whether you like or not To ba ginger me, gbeskele go burst Ki gbe, je kan gbo oh
Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Knack am something, ahh Knack am something To ba ta fele, fele Knack am something
Very soon expected Je kawon padi e jen be I dey kaku dey gbese Jejeli jeje jeje I been dey answer them yes sir Now na me dem dey answer yes sir Respect is reciprocal Even though una know say I special
Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Knack am something, ahh Knack am something To ba ta fele, fele Knack am something
Gbese Eni to ba ta, fele fele, la`go lori won Eni to ba ta, fele fele, la`go lori won Eni to ba ta, fele fele, la`go lori won Eni to ba ta, fele fele, la`go lori won
Download Now!!!
|
Copyright © 2020 Zortam.com. All Rights Reserved.
|