|
|
|
Songs | Albums | Album Arts
Lyrics:
Oh oooo ah ah Uhmm oh baby ah ah Ferrari Salary Ah ah ah
If you love me you go buy me Ferrari, ah ah If you like me you go pay me salary, eh eh Soup wey sweet na money dey cook am, ah ah ah If you want it you go spend to chop am, eh eh
Cos I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh
Oga tia ga na kpa we t'ego (we t'ego) My mate they do holiday for Chicago (Chicago) Container nola isi na normal excuse o (excuse o) I don dey wait so tey wait come dey wait me oh
My front eh, my back eh Dey do you ishin gbaka If you want to gbadun me well Mr. Man, you must ginger Gucci oh, Fendi oh Otelu me teyin telu mufu No dey call me sweet pie with nothing oh
If you love me you go buy me Ferrari, ah ah If you like me you go pay me salary, eh eh Soup wey sweet na money dey cook am, ah ah ah If you want it you go spend to chop am, eh eh
Cos I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh
Oga I don tire to stay mainland E no go bad if you buy me mansion for Banana Island yeah Open supermarket for me for Netherlands (yes) Nothing suppose too much for me as your sweetheart oh
My front eh, my back eh Dey do you ishin gbaka If you want to gbadun me well Mr. Man you must ginger Gucci oh, Fendi oh Otelu mu teyin telu mufu No dey call me sweet pie with nothing oh
If you love me you go buy me Ferrari, ah ah If you like me you go pay me salary, eh eh Soup wey sweet na money dey cook am, ah ah ah If you want it you go spend to chop am, eh eh
Cos I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh
Effyzzie Yemi Alade eh Fiokee DJ Coublon (Suka Sounds)
|
All lyrics are property and copyright of their owners.
2025 Zortam.com
|