Songs | Albums | Album Arts
|
Lyrics:
[Intro] Yeah My nigga...die for nothing ........ Oluwaburna o (ehn ehn) Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn ehn) Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn eh)
[Verse 1] This one na gbedu wey dey ja pata Me i no get time i dey dagbada Dada cover my face Calling me lagbaja Biggie man wey no dey wear agbada Ahn Ahn (Ad libs)
[Chorus] My nigga what's it gon' be G-Wagon or de Bentley The gyaldem riding with me I no fit Die for nothing My nigga what's it gon' be G-Wagon or de Bentley The gyaldem riding with me I no fit Die for nothing
[Verse 2] Make you know say Anything wey you do Dem must comentate (i can't coman kill myself) So anything wey i dey do I dey try to dey do am my way (i can't coman kill myself) Plenty plenty plenty suffer wey we face Just to make sure money dey
[Pre-Chorus] But my people dem go say I no want kpai I no want die I no want kpeme I want enjoy I want chop life I want buy motor I want build house I still want turn up
[Chorus] My nigga what's it gon' be G-Wagon or de Bentley The gyaldem riding with me I no fit Die for nothing My nigga what's it gon' be G-Wagon or de Bentley The gyaldem riding with me I no fit Die for nothing
[Verse 3] Different things dem happening Schemes and packaging In er one night 4 shows am juggling Flow like the ocean My boat am paddling Shout out shina peller That's my bro; my family [?] When it comes to money I dey concentrate Make i tell you straight You are not my mate If you be commissioner I be Head of state
[Pre-Chorus] But my people dem go say I no want kpai I no want die I no want kpeme I want enjoy I want chop life I want buy motor I want build house I still want turn up
[Chorus] My nigga what's it gon' be G-Wagon or de Bentley The gyaldem riding with me I no fit Die for nothing My nigga what's it gon' be G-Wagon or de Bentley The gyaldem riding with me I no fit Die for nothing
[Outro] Oluwaburna o Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn ehn) Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn eh)
|