|
| Song: | Anybody |
| Album: | | Genres: | |
| Year: | | Length: | 0 sec |
Lyricist: Burna Boy
Lyrics:
I don charge my energy
I no get time for no enemy
Tori kpe won le tomi
Nothin' wey person never see
Omo nothin' wey person never see
Forget, I say fashie
Very soon expectin'
Je ka wo gbadi e jemkpe
I dey kaku dey gbese
Jejeli, jeje, jeje
I been dey answer them, yes sir
Now na me them dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am somethin', ah-ah
Knack am somethin'
To ba ta fele, fele
Knack am somethin'
You wan jump bed, you never work
Shey na because me self I never talk?
I look you dey laugh you gan, gan, gan, gi-gi-gan-gan-gan
I sha know say the time go come
Omo, oma I know say the time go come
When you no go fit rely no more
Omo, omo life na turn by turn
Whether you like or not
Oya ginger me, gbeskele go burst
Ibe je gan, gan oh
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am somethin', ah-ah
Knack am somethin'
To ba ta fele, fele
Knack am somethin'
Very soon expectin'
Je ka wo gbadi e jemkpe
I dey kaku dey gbese
Jejeli, jeje, jeje
I been dey answer them answer them, yes sir
Now na me them dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am somethin', ah-ah
Knack am somethin'
To ba ta fele, fele
Knack am somethin'
(Gbese)
To ba ta fele, fele (To ba la ta korimiri)
To ba ta fele, fele (To ba la ta korimiri)
To ba ta fele, fele (To ba la ta korimiri)
To ba ta fele, fele (To ba la ta korimiri)
(To ba la ta korimiri)
All lyrics are property and copyright of their owners.
2025 Zortam.com
|